eng
stringlengths
4
439
pcm
stringlengths
5
447
What can you do if others treat you unfairly ?
Wetin you go do if person no treat you well ?
At the age of 16 , I dedicated my life to Jehovah , getting baptized on July 24 , 1954 , at a convention in Toronto , Canada .
When I dey 16 years , I promise Jehovah for prayer sey I want use my life serve am . So for July 24 , 1954 I come baptize for one convention for Toronto wey dey Canada .
A sluice gate within the structure of this dam could be opened in order to allow water to flow from the reservoir through a channel into the bottom of the ritual bath .
When dem open am , the water go pass under enter the one wey dey Bethzatha .
What blessings come to us as a result of Jehovah 's undeserved kindness ?
Which blessing we dey get because of Jehovah favor ?
When will the resurrection that I am hoping for occur ? '
Which time God go bring people wey don die come life ? '
Why Must We " Keep on the Watch " ?
Why E Good Make We ' Continue to Dey Watch ' ?
In this way , we are certain to place the new truth securely in our own treasure store .
With this style , we go fit understand this new things , come add am join wetin we know before .
Share in relief work .
You fit join people wey dey help brothers wey dey wahala .
Do we have a guardian angel ?
You get your own angel wey dey protect you ?
Have you carefully read the recent issues of The Watchtower ?
You take time read the Watchtower wey never tey wey we print ?
[ 2 ] ( paragraph 13 ) See the book " Keep Yourselves in God 's Love , " appendix , " The Bible 's View on Divorce and Separation . "
[ 2 ] ( paragraph 13 ) Go check the topic " The Bible 's View on Divorce and Separation , " for the appendix wey dey back of " Keep Yourselves in God 's Love " book , pp . 219 - 221 . "
" Jehovah is protecting the foreign residents . " - PS .
' Jehovah dey protect strangers . ' - PS .
Note that he did not simply say that we should be " putting up with one another . "
( Eph . 4 : 2 ) Paul no just talk sey make we dey " bear wetin people do " us .
Jehovah 's words reached Job 's heart , for he humbly said to God : " Now I know that you are able to do all things and that nothing you have in mind to do is impossible for you . . . .
( Job 37 : 14 ; 38 : 1 - 4 ) Wetin Jehovah tell Job really touch im heart , na this one make am talk sey : " Now I know sey you fit do everything . And I know sey e no get anything wey you get for mind wey you no fit do . . . .
Their loyalty to God calls to mind Isaiah 's words concerning repentant Israelites : " O Jehovah , you are our Father .
( John 8 : 44 ) Because dem no leave God , e make us remember wetin Isaiah talk about Israel people wey repent .
Of course , in doing so we must remember that we too are sinful and prone to unloving acts .
( Prov . 3 : 11 , 12 ) Make we remember sey we get sin for body . This one fit make us no dey show love sometimes .
( b ) How do we show our support for the Kingdom today ?
( b ) How we fit show sey we support God Kingdom today ?
His comments touched my heart and helped me regain my spiritual balance .
12 : 6 ) The thing wey Brother Hughes talk touch my heart , and e help me serve Jehovah with joy again .
It will have been a long wait , but we can be sure that the wait will be worth it .
15 : 25 ) Na true sey Jesus go really wait , but we dey sure sey e no go wait for nothing .
18 What Does It Mean to Be a Spiritual Person ?
18 Wetin E Mean for God Spirit to Direct Person ?
For instance , we might tell a public speaker how his talk gave us advice we needed or helped us to understand a certain scripture .
19 : 17 ; Heb . 12 : 12 ) For example , we fit tell the brother wey give talk about wetin we learn from im talk and how the talk take help us understand Bible verse wey hard us before .
So , then , let us consider four Scriptural reasons for preaching .
24 : 13 , 14 ) For this topic , we go talk about four reason why we need to continue to preach as Bible talk - am .
3 " What You Vow , Pay "
3 ' Do Wetin You Promise '
There will be no stay of execution , and there will be no lingering doubts about the justice of the sentence .
32 : 4 ) E no go let this world stay pass when e want , and nobody go fit talk sey e no judge the matter well .
Third , elders are commissioned and trained to reassure repentant sinners , helping to ease their pain and guilt .
6 : 1 ; Heb . 12 : 11 ) ( 3 ) Jehovah choose elders and e train dem to fit help person wey repent .
He also wrote : " I will praise Jehovah , who has given me advice .
63 : 6 ) E still write sey : ' I go praise Jehovah , the person wey don advise me .
Through the years , Angie 's uncompromising loyalty to Jehovah has been a source of strength in our marriage .
All this years , Angie my wife don show sey e no go leave Jehovah . And that one don make our marriage strong .
As a result , the upright are able to " understand what is righteous and just and fair , the entire course of what is good . "
And na this one dey make dem ' understand wetin good , wetin correct , and dem go know everything wey good . '
This arrangement has drawn Bethel families closer than ever .
And this one don make people for Bethel near each other well well .
Evidence of angelic assistance .
Angels dey help Governing Body .
As he does so , he fortifies you with the assurance : " Do not be afraid .
As Jehovah dey draw you comot , e dey tell you sey : ' No fear .
Since one individual would not be able to go to " all the nations , " this work would require the organized efforts of many .
As e be sey one person no fit make people Jesus disciple ' for the whole world ' , e mean sey na many people go join hand do this work .
As considered , Paul felt discouraged by the Jews ' negative reaction to the Kingdom message .
As we don learn , e pain Paul as Jew people no accept the good news .
They enjoyed singing , so we typed out and distributed the words of some Kingdom songs .
Because dem dey like to sing , we come type some of our Kingdom song share give dem .
IUDs with less copper will be less effective . "
Because of this one , if the blood wey dey come out of woman body every month too much , doctor fit advice am to use this IUD wey get hormone even if e never marry .
The Bible says : " The world is passing away . "
Bible even talk sey : ' The world dey comot . '
After being accused of wastefulness , the steward acted with " practical wisdom " to " make friends " to help him when he lost his stewardship .
Bible sey e ' use im sense ' plan wetin e go do . E ' make friend ' with people wey go help am when dem comot am for work .
It is no surprise that Joseph was also rich . - Matt .
Bible still talk sey Joseph na rich man . - Matt .
The Bible answers : " Every house is constructed by someone , but the one who constructed all things is God . " - Heb .
Bible tell us the answer when e sey : ' Na true sey , na person dey build house , but na God make everything . ' - Heb .
Even so , he did not give up on them .
But , Paul no stop to preach to them .
But I did not want to stop pioneering for anything . "
But I no want let anything make me stop to pioneer . "
But he kept his vow and sent his virgin daughter to Shiloh to serve at the tabernacle for the rest of her life . - Judg .
But e do wetin e promise Jehovah . E send im daughter go serve Jehovah for tabernacle wey dey Shiloh . And the pikin no go ever comot for there . - Judg .
The apostle Paul , who as a young man was deeply influenced by the proud spirit of Jewish religious leaders , could later write : " For all things I have the strength through the one who gives me power . "
But holy spirit help am change . Na im make e come later write sey : ' For everything I dey get power from the person wey dey give me power . ' ( Phil .
But you always get outstanding benefits : You gain confidence , you feel closer to Jehovah , and you earn the respect of those who love you . "
But plenty gain dey : Your heart go strong pass before , you go near Jehovah more , and people go respect you . "
If , however , we begin to develop a critical attitude or to excuse a wrong course rather than seek God 's forgiveness and help , our heart may already be hardening .
But we fit don dey get strong head if we dey see only people mistake , or dey feel sey wetin we do no bad . So , make we beg God to forgive us and help us .
How can we avoid being caught in this trap ?
But wetin go help us so that e trap no go catch us ?
They kept on contending and acting in harmony with their earnest prayers .
Dem continue to dey fight and do wetin dem pray for .
Perhaps the physician Luke was the first to reach Eutychus , and Luke made a medical assessment : Eutychus was not merely injured and unconscious - he was dead !
E be like sey na Luke first reach where Eutychus fall put .
Preparing a meal seemed to take ten times longer than we were used to , " says Adria .
E dey tey well well before food dey done .
Many questions could be asked .
E get many question wey person fit ask .
The qualities , abilities , and privileges David had were because God ' stooped down , ' or humbled himself , to pay attention to him .
E know sey all the better character and the things wey e get na because Jehovah carry imself down come help am . ( Ps .
You are allowing Jehovah to mold , or discipline , you for your benefit . - Prov .
E show sey you dey allow Jehovah correct you . - Prov .
After that , Jesus admonished them repeatedly : " Keep on the watch . "
E still tell dem many times after this one sey : ' Make una continue to dey watch . '
" My life was going nowhere , " says Adolfo .
E talk sey , ' I no sure sey na life I dey live that time .
Everything we do at Bethel is sacred service .
Everything wey we dey do for Bethel na to worship Jehovah .
In 1987 a brother asked me to visit an interested person living in the town of Balykchy .
For 1987 , one brother tell me sey make I go check one person wey like our message for Balykchy .
Starting in the 2015 service year , those two schools were combined , forming the School for Kingdom Evangelizers .
For September 2014 , we join Bible School for Single Brothers and Bible School for Christian Couples as one school . So , the new name come be School for Kingdom Evangelizers .
What first - century examples prove that people can overcome disunity ?
For apostles their time , which example show say people fit dey as one even though say e no easy ?
Front row : Alyona , Raya , Svetlana
For front : Alyona , Raya , Svetlana
Last year alone , we produced approximately 4.5 billion pieces of Bible literature .
For only last year , the different different book wey dey talk about Bible wey we make na around 4.5 billion .
Through his Word , Jehovah repeatedly admonishes us to use our abilities for good .
For the two part for Bible wey dem use Hebrew and Greek language write , Jehovah tell us sey make we dey use wetin e don give us do better thing .
Helped by the power of God 's Word and his holy spirit , Ribeiro stripped off his old personality , got baptized , and now serves as a congregation elder .
God holy spirit and wetin Ribeiro read for Bible don help am pull im old character comot . Ribeiro don baptize , and na elder e be for im congregation now .
We held hands , and I even prayed , " Jehovah , please , when they get us , may we die quickly ! "
I tell Jehovah sey : " If the dog dem reach where we dey , abeg , make we quick die ! "
How should we view the faults of others ?
If some of God servant make mistake , how we go behave ?
She and her husband decided to adopt a child .
Im and im husband come agree to go carry pikin .
Our eldest daughter , Irina , and her family live in Germany .
Irina wey be our first born , dey stay for Germany with im family .
Instead , he gave Job the opportunity to prove his integrity , to show that his worship stemmed from a pure , unselfish heart .
Jehovah allow Satan suffer Job . This one give Job the chance to show sey e hold God tight , and e dey serve am because e love am .
Later , the governing body was called upon to decide whether non - Jewish Christians should be required to submit to circumcision , as had been required of Jews by the Law of Moses .
Later , e come get one matter wey the governing body need to handle . Dem come dey think am if the brothers wey no be Jew need to circumcise as Moses Law talk .
We should keep our word .
Make we do wetin we talk .
We should not imitate the people of " the nations , " who have no real faith in a loving heavenly Father who cares for those who put the interests of his Kingdom first in their life .
Make we no copy ' people wey no know God ' , wey no believe sey our Father for heaven love us and e ready to help anybody wey dey put im Kingdom as the number one thing for life .
Let us never forget , though , that " God is greater than our hearts and knows all things . "
Make we no ever forget sey ' God big pass our heart and e know everything . '
And my parents and my friends know that they can trust me . "
My papa , my mama , and my friends fit trust me . " Another sister na Victoria .
Instead of the world 's spirit , we welcome in our life the influence of God 's spirit by which Jehovah has given us a clear understanding of the events that lie ahead of us .
Na God spirit we want make e dey control our life no be how people for this world take dey live life . Na this spirit God dey use help us sabi wetin go soon happen for front . ( 1 Cor .
Simply because Jehovah did not give humans the freedom to determine for themselves what is good and what is bad . - Read Proverbs 20 : 24 and footnote ; Jeremiah 10 : 23 .
Na because Jehovah no give human being right to choose wetin good and wetin bad by theirself . - Read Proverbs 20 : 24 and footnote ; Jeremiah 10 : 23 .
So it pained Paul to see them reject God 's mercy .
Na e make Paul no happy say they no listen to the good news .
This attitude resulted in Jehovah 's blessing , both for himself and for the Israelites . - Hebrews 11 : 32 , 33 .
Na im mek Jehovah bless am and bless Israel people . - Hebrews 11 : 32 , 33 .
It comes from many small pieces of evidence . "
Na small small I go tell am things wey go make am believe . "
That 's what I did , and what a blessing it was !
Na wetin I do be that , and na better blessing e come be for me !
No , because a flock of sheep stays together and follows the shepherd .
No , because sheep wey dey one group dey always dey together and dem dey follow the shepherd waka .
Pay close attention to details .
No comot eye for anything wey you dey learn , even if e be like sey e small .
Jesus recognized this harsh reality with the words : " You always have the poor with you . "
No wonder Jesus talk sey : ' Poor people go always dey with una . '
Second , we must pray for God 's holy spirit .
Number two , we must beg God for holy spirit .
When we make major decisions in life , one way to demonstrate our loyalty to God is by seeking help from his written Word and organization .
One way to show sey we hold Jehovah tight , na to follow wetin Bible and Jehovah organization talk if we want choose wetin go really affect our life .
Or do we look for Bible principles and try to apply them , thus showing that we rely on Jehovah 's way to solve problems ?
Or we go follow wetin Bible talk ?
Paul directed his fellow believers to the Source of true freedom .
Paul tell the brothers and sisters about the Person wey dey give real freedom .
Those who love God realize that any form of stealing would " dishonor the name of [ their ] God . "
People wey love Jehovah know sey if dem thief , e go spoil Jehovah name . ( Prov .
" My son , do not reject the discipline of Jehovah , . . . for those whom Jehovah loves he reproves , " says Proverbs 3 : 11 , 12 .
Proverbs 3 : 11 , 12 talk sey : " My pikin , no hate Jehovah correction , and no trowey am .
Then he said to them : " ' Cast the net on the right side of the boat and you will find some . '
So , e tell dem sey : ' " Throw the net go the right side for the boat . Una go see some catch . "
Only Jehovah is to be worshipped . - Read Revelation 4 : 11 .
So na only Jehovah we suppose worship . - Read Revelation 4 : 11 .
Some decisions are weightier than others .
Some matter fit serious pass some .
Observing Jehovah 's caring hand helped me to trust that he would also look after me .
That one come make me dey sure sey Jehovah go take care of me .
The most important benefit of giving proper honor to those to whom it is due is that we thereby please God .
The one wey better pass be sey , we go make Jehovah happy when we know who we go praise and where we suppose praise and respect dem reach .
When the new overseer of a convention department phoned a brother to ask if he would be able to volunteer , the brother made a number of cutting remarks and hung up .
The time wey one convention department get new overseer , the overseer call one brother for phone to ask am whether e go fit join work for convention .
Even when that is the case , such discipline reflects God 's love for us .
This kind correction dey show sey Jehovah love the person .
we reasoned . The general thought long and hard .
This one come make the senior oga think well well .
That training can help us to have the proper motivation , to set spiritual goals , and to fulfill our many Christian responsibilities .
This things wey we dey learn go make us know why we dey serve God , help us plan how we go do more for God work and to do wetin we suppose do as people wey dey serve God .
As the Bible promises , " the peace of God " was ' guarding my heart and my thoughts . '
True true , as the Bible talk , ' the peace wey God dey give ' make my mind come down . ( Phil . 4 : 7 , ftn . )
There are many reasons why we should be thankful to Jehovah !
We get plenty reason to dey thank Jehovah .
What Paul wrote was true .
Wetin Paul write na true .
What are some of Satan 's " burning arrows " ?
Wetin be some arrows wey Satan de use shoot us ?