eng
stringlengths
4
439
pcm
stringlengths
5
447
Their desire was in harmony with God 's will that " all sorts of people should be saved and come to an accurate knowledge of truth . " - 1 Tim .
Wetin dem do agree with wetin Jehovah want . Yes , Jehovah want make different kind of people know the truth about am . - 1 Tim .
If so , what can help you to continue to endure with full confidence in Jehovah ?
Wetin fit help you continue to bear the wahala , and still trust Jehovah ?
At Judges 5 : 9 , 10 , we see a further contrast between the attitude of those who marched with Barak and that of those who did not .
Wetin this one suppose make us do today ? Judges 5 : 9 , 10 help us see how people wey follow Barak go the war take different from people wey no go .
In helping children , what should be borne in mind ?
When we dey study children , wetin go dey our mind ?
What is free will ?
Which freedom God give us ?
What error did Peter make while in Syrian Antioch ?
Which mistake Peter make when e dey Antioch for Syria ?
How is it that we can consider ourselves " dead with reference to sin " ?
Why we fit talk sey we don ' die leave sin ' ?
Do you see yourself as soft clay in God 's hands , willing to be molded into a vessel that is desirable in his eyes ?
You go gree make Jehovah mold you to something wey e like ?
" Continue . . . forgiving one another freely . " - COL .
' No stop to dey forgive unaself . ' - COL .
If we can offer a word of encouragement , why not speak up ?
( Acts 13 : 13 - 16 , 42 - 44 ) If we get better word wey fit make people strong , make we no close our mouth !
May we imitate the faith of such ancient ones by treasuring our gift of free will and using it to do God 's will .
( Heb . 11 : 24 - 26 ) Make we copy the kind faith wey all this servant of God for olden days get as dem value the freedom wey Jehovah give dem , and dem use am do wetin Jehovah want .
In contrast , love will move us to avoid any discrimination based on education , race , or social status .
( Jas . 2 : 8 , 9 ) If we love people , we go treat dem well whether dem go school or dem no go .
How Jehovah wants to spare us from such needless suffering ! - Read Isaiah 48 : 17 , 18 .
( Jer . 52 : 8 - 11 ) Jehovah no want make we suffer like that . - Read Isaiah 48 : 17 , 18 .
In Paradise , Jesus will fulfill his role as " the resurrection and the life . " - John 11 : 25 .
( John 6 : 40 , 44 ) For Paradise , Jesus go do the work wey Jehovah don give am , to ' resurrect and give life ' to people . - John 11 : 25 .
It must have been very hard for families who loved Jehovah to stay faithful during those difficult years .
( Judges 2 : 1 - 3 , 11 - 15 ; Psalm 106 : 40 - 43 ) E no go easy at all for any family wey love Jehovah , that time , to still dey do wetin Jehovah want .
Have complete confidence in Jehovah 's promise to watch over you , to give you " the power beyond what is normal , " and to help you withstand any attempts to frighten you into submission . - 2 Cor .
( Luke 12 : 4 ) Use all your mind believe sey Jehovah go protect you . E go give you ' power wey pass normal power , ' and help you stand well make you no enter Satan trap . - 2 Cor .
( b ) How did the parents stay spiritually strong ?
( b ) Wetin dem do so that their love for Jehovah go still strong ?
Yes , Paul , who gave outstanding encouragement to others , at times needed to be built up himself . - Read Romans 15 : 30 - 32 .
1 : 11 , 12 ) Na true sey Paul sabi encourage people . But sometimes , e still need person to tell am better word wey go help am . - Read Romans 15 : 30 - 32 .
18 Do You Remember ?
18 You Still Remember ?
21 : 8 ) When we experience the rich rewards that come from doing things Jehovah 's way , our heart naturally grows in love and appreciation for both Jehovah and his laws .
21 : 8 ) Na we de gain when we follow wetin Bible talk . And when we see the gain , our love for Jehovah and e law go strong pass as e dey before .
3 , 4 . ( a ) What effect do Jesus ' teachings have ?
3 , 4 . ( a ) Which kind problem people wey dey follow Jesus go face ?
Although Bible study can be enjoyable , we should not expect the Bible to read like a novel that is written just to entertain .
32 : 26 - 28 ) To study Bible dey sweet well well . If we want enjoy am , make we no dey read am like person wey dey read novel , just because e want read am .
This brief statement points to the close cooperation between Paul and Timothy .
4 : 17 ) Wetin Paul talk for this verse show sey im and Timothy na tight friend and dem work well together .
Her record of generosity has been preserved in God 's Word as a fine example for us to imitate .
6 : 10 ) Jehovah make sure sey this woman story dey Bible . This na better example for us to follow .
7 , 8 . ( a ) What Bible examples show that Jehovah considers it important to give encouragement ?
7 , 8 . ( a ) Which example for Bible show sey Jehovah want make we dey tell people wetin go make dem strong ?
8 , 9 . ( a ) What warning did the apostle Peter give about using our freedom ?
8 , 9 . ( a ) Which warning apostle Peter give us about how we go take use our freedom ?
A year later , our daughter Irina was born , but the joy of being with her was cut short .
After one year , we come born our first daughter . E name na Irina . But I no stay with my pikin tey .
They are all bound by a " Vow of Obedience and Poverty , " with which they agree to do whatever is assigned to them in the advancement of Kingdom interests , to live a simple lifestyle , and to abstain from secular employment without permission .
All of dem agree to follow the " Vow of Obedience and Poverty . " Dem sey dem go do any work wey dem give dem to support the preaching work , dem no go pursue money or gather property , and dem no go do any other work apart from God work unless dem allow dem .
Such an abundance of spiritual food reminds us that Jehovah has kept his promise to " make for all the peoples a banquet of rich dishes . " - Isa .
All this plenty things wey Jehovah don give us dey make us remember wetin Jehovah talk for Bible sey , ' better food go dey for everybody . ' - Isa .
Why did we accept it , and how did Jehovah bless us ?
And how Jehovah take bless us ?
But that was not the final startling event involving Elisha .
Another miracle happen after Elisha die .
Another turning point came when I began to pray in my school language .
Another thing wey happen wey make me later change congregation , na when I start to pray with the language wey I dey speak for school .
As long as we live in this system of things , we can expect to experience injustices .
Because we still dey this wicked world , make we get am for mind sey people go treat us anyhow .
Before the fall of the USSR in 1991 , there were just over 40,000 publishers .
Before USSR fall for 1991 , e pass 40,000 publishers wey dey .
Jehovah 's servants had long understood that Christians should not fight for one nation against another .
Before that time , Jehovah Witness people don sabi sey Christian no suppose fight war .
We have put away sinful practices that would disqualify us as members of the Christian congregation .
Before we join Jehovah people , we stop to do the things wey Jehovah hate . ( 1 Cor .
But what if an officer sees us with the mule and orders us to carry weapons to the front lines ?
But , we come tell am sey another oga for the group fit see us with the horse and e go tell us make we use am carry gun ; wetin we go do if e happen like that .
When I began to study the Bible , however , I realized that I had to start with my own heart .
But as I begin study Bible , I come see say I need to first start with my own heart .
In time , however , Lene 's poor health required that we move to a warmer climate .
But as time de go , my wife begin sick . So , we pack go place wey e get warm weather pass the place wey we dey before .
It allows us to take advantage of our circumstances to help others .
But belle still sweet us sey , wetin we contribute dey help people wey dey do am . ( Prov .
Catholic priests pressured some local authorities not to give us permits for assemblies .
Catholic priests do everything wey dem fit do so that government people for the area no go let us do assembly .
I felt disappointed , but I kept praying to God : " I want to get to know you .
Church come tire me but I still dey pray , dey tell God sey : " I want sabi who you be .
It could even endanger Nathan 's life if he spoke up .
David fit even kill Nathan if e talk .
Called Out of Darkness , Nov .
Dem Comot Hand From Fake Religion , Nov .
They freely chose to carry out the conditions of becoming God 's name people and unanimously declared : " All that Jehovah has spoken , we are willing to do . "
Dem choose sey dem go do all the things wey God sey make dem do to be im special people . All of dem sey : ' Everything wey Jehovah don talk , we ready to do am . ' ( Ex .
They felt that they had to be honest , and they used this opportunity to talk about Jehovah 's Witnesses and to leave some literature with the family .
Dem know sey dem no suppose take wetin no be their own . Dem come use that chance talk about Jehovah Witness people , and give dem some of our book .
We missed our family very much .
E come dey do us like sey mek we go house back .
How refreshing it is when all of us play our part in " an interchange of encouragement " ! - Rom .
E go good if all of us fit ' make each other faith strong well well . ' - Rom .
I was surprised to see Brother Hughes smile at the memory .
E surprise me say Brother Hughes de smile as e de tell me wetin happen .
He said , " Go for it ! "
E talk sey , ' No waste time ! '
Using My Book of Bible Stories , she explained how the account of Shadrach , Meshach , and Abednego had a bearing on her decision .
E use My Book of Bible Stories take tell dem Shadrach , Meshach , and Abednego story .
He wanted Adam and Eve and all parents after them to love their children as Jehovah loved his first perfect human children .
E want make papa and mama love their children as e take love Adam and Eve .
ON MARCH 26 , 1937 , two travel - weary men slowly drove their dusty truck into Sydney , Australia .
FOR March 26 , 1937 , two brothers wey their name na Arthur Willis and Bill Newlands sofri drive their motor wey dust full im body enter one place wey dem dey call Sydney for Australia .
In 1950 , one of Jehovah 's Witnesses began sharing the Bible 's message with my mother .
For 1950 , one Jehovah Witness come dey study Bible with my mama .
He proved himself faultless among his contemporaries .
For inside all the people wey dey alive for im time , e show sey im na good person .
To help his people recall why they were freed from Babylon in the first place , God sent his prophet Zechariah in 520 B.C.E .
How Jehovah take help im people ? For 520 B.C.E . , e send prophet Zechariah go meet dem .
How did Jesus make clear that he did not seek political power on earth ?
How Jesus make - am clear say e no want rule for this world ?
One way that we can receive help to deal with our personal trials or tribulations is through prayer .
How e take dey do am ? One way , na when we pray to am if we get problem .
What will help us to do so ?
How we go take do am ? Make we see .
I looked at him in surprise .
I surprise .
If we learn about the homeland and culture of those from a foreign background , we may find it easier to interact with them .
If we know how people wey come from another place take dey do things for their side , e go help us know how we go take dey do things with dem .
Strong faith rests on more than just basic knowledge of the Bible .
If you want get strong faith , you go sabi Bible well well .
Even so , he centered his life , not on material concerns , but on God .
Instead , e do wetin God talk and e build the ark .
King David committed adultery with Bath - sheba , and afterward he had her husband , Uriah , killed .
King David sleep with Bath - sheba and after , e kill Uriah wey be Bathsheba husband . ( 2 Sam .
Identify your actual needs , and eliminate unnecessary expenses .
Know wetin you really need and no dey buy anything wey you no need .
Consider the example of the Ethiopian proselyte who was returning home after going to Jerusalem to worship .
Make we talk about the example of the Ethiopia man wey dey follow Jew people worship God . The man go worship God for Jerusalem .
I spent many nights tearfully entreating Jehovah about these matters .
Many night , I go dey cry dey tell Jehovah wetin dey worry my mind .
Being unemployed is a source of anxiety for many .
Many people dey worry well well when dem no get work .
Many young brothers and sisters share in the work of building and maintaining Kingdom Halls .
Many young brothers and sisters dey join build Kingdom Hall and dey take care of am .
They can be sure that Jehovah understands their situation and deeply appreciates everything they do to worship him .
Mek dem get am for mind sey Jehovah know wetin dey happen to dem and e no go ever forget all the things wey dem dey do to fit serve am .
According to the Bible , patience is a product of holy spirit ; without God 's help , imperfect humans cannot be patient to the degree needed .
Na God holy spirit dey help us dey patient . So , if God no help us , we no go fit dey patient when we dey face serious wahala .
In fact , a number of Bible scholars comment on the logic and good sense of the command .
No ! The truth be sey , many people wey sabi Bible matter talk sey , sense dey wetin God tell Adam and Eve .
It was an outstanding achievement at the time .
No be small work the Bible Students do that time .
One young man said : " I want to use my life to serve God . "
One of dem sey : " I want use my life serve God . "
One reason is that he rules with love .
One thing be sey , Jehovah dey use love rule us .
One of the limitations on our freedom is that we must respect the right that others have to make their own decisions in life .
One thing wey we go carry for mind be sey , we must let other people choose wetin dem want .
Sexual immorality .
Sex matter wey no clean for God eye .
So , what could he do ?
So , wetin e do ?
The phrase " lovers of pleasures " aptly describes those who are " carried away by . . . pleasures of this life . " - Luke 8 : 14 .
So when Bible talk about people wey " go like enjoyment , " e mean sey " enjoyment for this life " go make this kind people forget theirself . - Luke 8 : 14 .
That verse says : " On seeing the crowds , [ Jesus ] felt pity for them , because they were skinned and thrown about like sheep without a shepherd . "
That verse talk sey : ' As Jesus see how the people plenty reach , e come pity for dem , because dem confuse and dem no get who go help dem , like sheep wey no get shepherd . '
They sent two of their number , Peter and John , to pray for the new believers to receive holy spirit .
The governing body send Peter and John wey be their member to go help the brothers wey just become Christian . Peter and John pray for dem so that dem go get holy spirit .
By prayer and meditation , his love for God overpowered the craving for pornography .
The love wey e get for Jehovah come strong sotey , e kill that thing wey dey make am look things wey dey show naked people .
The people of the land were divided by animosity and prejudice .
The people for time of Jesus no dey as one because they hate each other and them de do partial .
Doing so will help us evaluate and refine the love that we should show , the kind of love that brings true satisfaction and happiness .
This one go help us check the kind love wey we get . And e go still help us see how we go take dey show the kind love wey dey really make person happy .
This is just part of the priceless inheritance for those who make friends in heaven .
This one na just some things wey Jehovah and Jesus friend go enjoy .
To introduce the Bible 's message , we used phonographs .
We dey use one record wey dem dey call phonograph play wetin Bible talk to people .
We can be sure that he will never disappoint those hoping in him . - Matt .
We know sey Jehovah no go ever fail us if we trust am . - Matt .
We need to supplicate him , yes , to convey our feelings by praying intensely from the heart . - Phil .
We need to still tell am how we dey feel , and beg am to help us . - Phil .
What was the solution ?
Wetin dem come do ?
Contrary to what many think , what is needed for people to enjoy freedom ?
Wetin people really need to get freedom ?
What do you want to do when others make mistakes ?
Wetin you go do if other people make mistake ?
When Pharisees saw Jesus attending a banquet at Matthew 's home , they asked his disciples : " Why does your teacher eat with tax collectors and sinners ? "
When dem see Jesus dey chop for Matthew house , dem ask im disciples sey : ' Why una teacher dey chop with people wey dey collect tax and people wey dey sin ? '
Opposition to our preaching ( See paragraphs 6 - 9 )
When people no want hear our preaching ( Check paragraph 6 - 9 )
Jehovah 's Witnesses rejoice when a Bible student accepts the truth and progresses to the point of water baptism .
When person believe wetin e dey learn from Bible , dey follow am , and want baptize , all of us dey happy well well .
When the brother offered to show him how to study the Bible , he agreed .
When the brother show am how e go take study Bible , e agree .
When we are around our spiritual brothers and sisters , our manner of dress should help to make the congregation a haven of moral chastity .
When we dey with our brothers and sisters , we no dey fear because we dey with people wey dey God clean organization .
Who were the " chief priests " mentioned in the Bible ?
Which people be the ' chief priest ' wey Bible talk about ?
Why must we not let the Devil deceive us ?
Why we no go let Devil deceive us ?
You can do the following : Read with an open mind , seeking lessons that you can apply ; ask yourself such questions as ' How can I use this to help others ? '
You fit do this things : Read with free mind , see how you fit follow wetin you don learn ; ask yourself question like ' How I fit use am help another person ? '
Because of the people 's volunteering , praise Jehovah !
' Praise Jehovah ! Because the people use their mind support the work . '